LYRICS for SHOEMAKER by 121 SELAH
121 SELAH SHOEMAKER Lyrics
This is a brand new single by Nigerian Gospel Music Group.
121 SELAH
Thank you for visiting,
Lyrics and Materials Here are for Promotional Purpose Only
Please add your comment below to support us.
Thank You!
“SHOWMAKER” was released on MAY 13th 2022
on all music stores and also digital platforms across the world
https://www.wmlyrics.com/wilder-wilder-ft-maverick-city/
LYRICS for SHOEMAKER by 121 SELAH
121 SELAH SHOEMAKER Lyrics
OFFICIAL VIDEO
OFFICIAL LYRICS
[Verse 1]
Shoemaker where you dey
Come Fix my Shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I Call you because
l know say na you fit Fix am (nah nah)
Shoemaker where you dey
I need you now
Shoemaker where you dey
Come Fix my Shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I Call you because
l know say na you fit Fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you
[Chorus]
OH OH OH OH
The Point be Say
Na Person wey go Fix am
Me I go Call O
Cos na him Sabi the thing
Well Well O, Well Well
I no go Carry matter of Shoe
Go give a Carpenter (nah nah)
Cos e no Sabi the Work at all O
[Verse 2]
Carpenter where you dey
Come and Fix my Chair
Carpenter where you dey
I need you now
I Call you because
I know say na you fit Fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to Find you
[Chorus]
OH OH OH OH
The Point be Say
Na Person wey go Fix am
Me I go Call O
Cos na him Sabi the thing
Well Well O, Well Well
I no go Carry matter of Chair
Go give a Shoemaker (no no)
Cos e no Sabi the Work at all O
[Verse 3]
Heart Fixer where You dey
Come Fix my Heart
Heart Fixer where You dey
I need You Now
Call you because I know
Say na you fit Fix am (nah nah)
Heart Fixer where you dey
I need you yes
Heart Fixer where You dey
Come Fix my Heart
Heart Fixer where You dey
I need You Now
Call you because I know
Say na you fit Fix am (nah nah)
I know where You dey
I know where to Find you
Know where You dey
I know where to Find you
Know where You dey
I know where to Find you
[Chorus]
OH OH OH OH
The Point be Say
Na Person wey go Fix am
Me I go Call O
Cos na him Sabi the thing
Well Well O, Well Well
I no go Carry matter of Heart
Go give a Human O (no no)
Cos e no Sabi the Work at all O
OH OH OH OH
The Point be Say
Na Person wey go Fix am
Me I go Call O
Cos na him Sabi the thing
Well Well O, Well Well
I no go Carry matter of Heart
Go give a Human O (no no)
Cos e no Sabi the Work at all O
[Outro]
Heart Fixer O
Right now I need you O
Right now I need you
OH OH OH OH OH
Heart Fixer O
Right now I need you O
Right now I need you O
LYRICS for SHOEMAKER by 121 SELAH
121 SELAH SHOEMAKER Lyrics
Follow US on FaceBook, InstaGram, and Twitter
END
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Songs are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only!
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own any of the songs nor the images featured on this website.
All rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.
Follow US on FaceBook, InstaGram, and Twitter