Mike Abdul Ft Clement Whyte - OJORO Lyrics

Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics

Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics

 

Thank you for visiting,
Lyrics and Materials Here are for Promotional Purpose Only
Please add your comment below to support us.

Thank You!


Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics

 

Dem say Dem say
the Blessing wey you do Ojoro
Dem say Dem say
Salvation wey you do Ojoro
You bless the boy
give him victory Ojoro
The girl is fine fresh and beautiful Ojoro

This Ojoro, This Ojoro
This Ojoro you do for me e good oh

 

Ayoyo Ayoyo
Che che che ayoyo
Odun momi oh[ayoyo]
Ayoyo [ayoyo]
As e dey sweet us oh[ayoyo]
E no go pain us oh[ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]

 

Pekem Pekem Pekem
Alerti enter Pekem
Sugar Sugar Sugar
Belle dey sweeti Sugar
Honey Honey Honey
The melody like Honey
Oh by the way
E many be like water eh
Oh by the way
E many be like water eh

 

E don dey chu chu chu[ayoyo]
Ayoyo Ayoyo[ayoyo]
Che che che[ayoyo]
Odun momi oh[ayoyo]

Ayoyo [ayoyo]
As e dey sweet us oh[ayoyo]
E no go pain us oh[ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]

 

Dem say Dem say
the Blessing wey you do Ojoro
Dem say Dem say
Salvation wey you do Ojoro
You bless the boy give him victory Ojoro
The girl is fine fresh and beautiful Ojoro

This Ojoro
This Ojoro
This Ojoro you do for me e good oh

 

Modupe
Ese Ese Baba
Ese ese ese oh[Ese Ese Baba]
Modupe sir[Ese Ese Baba]
Modupe Modupe Modupe
[Ese Ese Baba]
Everybody join me say Ese eh
[Ese Ese Baba]
OLuwaSEun ewa bami gbegba ope oh
[Ese Ese Baba]

What shall I render [Ese Ese Baba]
What shall I offer [Ese Ese Baba]
How can I pay ay ay [Ese Ese Baba]

 

E don dey chu chu chu chu
Ayoyo Ayoyo
Che che che[ayoyo]
Odun momi oh
Ayoyo
As e dey sweet us oh[ayoyo]
E no go pain us oh[ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]

Chants ….

 

 

Mike Abdul OJORO Lyrics

 


 

Mike Abdul Ft. Clement Whyte – OJORO Lyrics Video

 

Also click to Follow US on FaceBookInstaGram, and Twitter

 

Mike Abdul Ft. Clement Whyte – OJORO Lyrics