Minister GUC – Man Wey God Show Mercy Lyrics
Thank you for visiting,
Lyrics and Materials Here are for Promotional Purpose Only
Please add your comment below to support us.
Thank You!
Man Wey God Show Mercy Lyrics
[Verse 1]
If to sey na might
If to sey na power
If to sey na anything
wey we fit use dey brag oh
I for don die oh, I for don craze oh
I for don kpeme oh, I for don lose oh
[Chorus]
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
Uh uh Uhhhhhhh
[Verse 2]
If to say na money
If to say na connection
If to sey na anything
wey we fit use dey make mouth
I for don die oh, I for don lost oh
I for don kpeme oh, I for don lose oh
[Chorus]
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
Uh uh Uhhhhhhh
[Bridge ]
This righteousness that I have, is Yours
This holiness that I profess, You gave
You did it all
You gave me strength
You helped me stand
You are my rock
You are my hope
You are my peace
[Chorus]
I be man wey God show mercy
Man wey God show ah…
Uh uh Uhhhhhhh.
Minister GUC – Man Wey God Show Mercy Lyrics
Man Wey God Show Mercy Lyrics VIDEO
Also click to Follow US on FaceBook, InstaGram, and Twitter
Minister GUC – Man Wey God Show Mercy Lyrics