Moses Bliss - E Dey Flow Ft Neeja Ajay Asika Festizie Chizie

Moses Bliss – E Dey Flow Ft Neeja Ajay Asika Festizie Chizie

Moses Bliss – E Dey Flow Ft. (Neeja- Ajay Asika- Festizie- Chizie )


Moses Bliss – E Dey Flow Ft Neeja Ajay Asika Festizie Chizie

Thank you for visiting,
Lyrics and Materials Here are for Promotional Purpose Only
Please add your comment below to support us.

Thank You!

 

[Chorus]
E dey flow
Oil for my head dey flow

No be wash oh
If u check am, U go know

Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show

 

[Verse 1]
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon me life oh

See as my life
E don balance oh
Na the grace of the lord
Taking me high
(Oh oh oh)

 

No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing

Dey break the yoke
All of dem Dey believe
Say my God no Dey bobo

The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh

 

[Chorus]
E dey flow
Oil for my head dey flow

No be wash oh
If u check am, U go know

Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show

 

[Verse 2]
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings

I Dey on God
So I’m never stressing
“No ooh”

 

[Chorus]
Falala Falala
Under the umbrella

I get eternal life
Me no fit suffer

My daddy Ogaranya
E put the oil for my head

 

[Verse 3]
When I look around oh oh
Everything I Dey see

Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehovah help me oh

 

[Verse 4]
Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs

Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess

Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh

 

 

[Chorus]
E dey flow
Oil for my head dey flow

No be wash oh
If u check am, U go know

Blessings choke
From my head
Down to my toes

No be joke oh
Even for my face e Dey show
E dey show

Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow

 

Moses Bliss – E Dey Flow Ft. (Neeja- Ajay Asika- Festizie- Chizie )

 


 

Moses Bliss – E Dey Flow Ft. (Neeja- Ajay Asika- Festizie- Chizie ) Video

 

Also click to Follow US on FaceBookInstaGram, and Twitter

 

Moses Bliss – E Dey Flow Ft. (Neeja- Ajay Asika- Festizie- Chizie )

porno xxx movel free sex videos sex XXX porno video sesso sex videos pornoأحدث مقاطع الفيديو الجنسية XXX أفلام XNXX افلام اباحيه PuttanaHD porno xnxx