Testimony Jaga - JOLLY Lyrics

Testimony Jaga – JOLLY Lyrics

Testimony Jaga – JOLLY Lyrics


 

Thank you for visiting,
Lyrics and Materials Here are for Promotional Purpose Only
Please add your comment below to support us.

Thank You!

JOLLY Lyrics Testimony Jaga

Lyrics Are Arranged as sang by the Artist
OFFICIAL Video at Bottom of Page


 

 

[Intro]
Nna Pua N’Uzo
Make Space
Jaga is Here
Jaga Gburu Gburu 1
Soul of Africa, Ichie

 

[Chorus]
This Life na One
dem no dey Live am twice
Jolly Today
Tomorrow is already Settle 
If you get Money
bring am make we throw way
Na person wey get Life
Na him dey enjoy O

Aah Ah Ah,
Eh eh Eeh Eh Eh

Kele Jehovah Ooh
Jesus is here, Jaga is here
Henri Soul sing am
Make we celebrate.

 

[Verse 1]
I have a Reason
To Praise God O

If you see wetin my eyes see
You go join me praise God O
Nothing wey my God
No Fit do O

Na hin be the reason
I dey denge pose

Ogini.
Jesus Ebuliwom Elu Oh

Ekwunsu Onweghi Ihe Iga Eme
My Life is hid in Christ in God
The Price he paid it at the Cross

 

[Pre – Chorus]
If I tell you make you Jump
Everybody jump (Jump)
When you see Jaga dey Dance
Make you follow dance (dance)
Kiri kiri kata kata kiri kotom

Person wey get Jesus
Na him dey chop ofe Owerri

 

[Chorus]
This Life na One
dem no dey Live am twice
Jolly Today
Tomorrow is already Settle 
If you get Money
bring am make we throw way
Na person wey get Life
Na him dey enjoy O

Aah Ah Ah,
Eh eh Eeh Eh Eh

Kele Jehovah Ooh
Jesus is here, Jaga is here
Henri Soul sing am
Make we celebrate.

 

Testimony Jaga – JOLLY Lyrics

 

[Verse 2]
If you get the money,
Make you throw way
Poverty and Sickness don go away
In Christ alone, my hope is found
So so good things
You go dey find around me
Ferrari, Bugatti, Benzema
Private jet, Lamborghini.
Corvette, even Maserati oh
They say everything na vanity
E no better make you chop
Expensive vanity oh

Ah eh eh…

 

[Pre – Chorus]
If I tell you make you Jump
Everybody jump (Jump)
When you see Jaga dey Dance
Make you follow dance (dance)
Kiri kiri kata kata kiri kotom

Person wey get Jesus
Na him dey chop ofe Owerri

 

[Chorus]
This Life na One
dem no dey Live am twice
Jolly Today
Tomorrow is already Settle 
If you get Money
bring am make we throw way
Na person wey get Life
Na him dey enjoy O

Aah Ah Ah,
Eh eh Eeh Eh Eh

Kele Jehovah Ooh
Jesus is here, Jaga is here
Henri Soul sing am
Make we celebrate.

 

[Outro]
Pikim Pokom
Gbam Gbam
Pikim, Pikim Pokom
You know say Jesus they come
Share the Money

No dey selfish
Dem no dey carry money go heaven

Kuro nbe ye nor
(leave that place)

 

 

 

JOLLY Lyrics

 

Please Rate this Lyrics by Clicking the STARS below

 

JOLLY Lyrics

Also click to Follow US on FaceBookInstaGram, and Twitter


 

 

END


Please Add a comment below if you have any suggestions.
Thank you & God Bless you!
The Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Lyrics here are For Personal and Educational Purpose only!


 

Peterson Okopi – Victory Dance Lyrics

 

Jesus – by Testimony Mr Jaga

 

Testimony Jaga – JOLLY Lyrics

 

 

JOLLY Lyrics

Leave a Reply